Sorry Sorry - Boom Boom Beat Mix

Sorry Sorry - Boom Boom Beat Mix 歌词

歌曲 Sorry Sorry - Boom Boom Beat Mix
歌手 Femi Kuti
专辑 Shoki Remixed
下载 Image LRC TXT
Verse 1
If my eyes no decieve me
and na true be things my ears dey hear
politicians and soldiers make e meeting
Our country dem wan repair
dem dey make like say
dem know o know
say na dem a spoil our country so
as dem dey dabaru am dey o
na so my people dey follow o o
i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, i sorry for Africa
sorry sorry o
i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, i sorry for Africa
sorry sorry o
As we [never get decided]...
Look my friends
dem no like to hear word
na to dey follow follow, follow dem enemies
like zombie, dem dey go dey march dey go
dey fight for other people
wey spoil Nigeria so
these politicians and soldiers
dem be one and the same
no one different [from] the other
my people no wan know
but with kind of leaders
Africa no get hope
Africans will suffer
till the suffer reach our bone
i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, e gba mi o
sorry sorry o
i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, i sorry for Africa
i sorry sorry o, e gba mi o
Sorry Sorry - Boom Boom Beat Mix 歌词

相似歌曲

YouTube搜索结果 (转至YouTube)